Cifra Club

Love

Burna Boy

Aún no tenemos los acordes de esta canción.

Na who go dey by your side if you waka through yo fire, fire?
Follow you, stand inside the fire, mm
No love me I go love, mm
No love us we go love
Who go believe you
When the whole world is callin' you a liar, liar? Mm
No love me I go love, mm
No love us we will love

No go dey live your life to impress anybody
'Cause some people worse pass Satan
No love me I go love
No love us we go love
Even though you love everybody, everybody no go fi love you (fi love you)
Turn my mind to my weapon
Fuck the world with the large condom
Anytime you dey vex, ọmọ
I go like make you hear this song
Me and you no be Jesus

So na only who love us we go love, uh
Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh
So na only who love us we go love, uh
Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh
No, no, no love us we go love

Tí wọn bota, uh
Leave dem inside gutter, uh
Focus on your bread and butter, uh
Feed your sons and daughter
Make sure that your mother no suffer, uh
Just dey live your life, baba, uh
Just keep aim real and proper, uh
Focus on better customers
You say Naija no well, my brother
Search and you will find

E no matter if they're close to you
Never buy a dream if it's sold to you
Uh, uh-uh (no be lie)

Na who go dey by your side if you waka through yo fire, fire? (Fire, fire)
Follow you, stand inside the fire (fire, fire)
No love me I go love (oh)
No love us we go love
Who go believe you
When the whole world is callin' you a liar, liar (liar, liar)? Mm
No love me I go love, mm (oh)
No love us we go love, uh

Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh
No love us we go love, uh
Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh
No, no, no love us we go love, uh
Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh
No love us we go love, uh
Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh
No, no, no love us we go love

Otros videos de esta canción
    0 visualizaciones

    Afinación de los acordes

    Afinador en línea

    Ops (: Contenido disponible solo en portugués.
    OK