On Form

Burna Boy

    Continúa después del anuncio

    Whoever carry my backwood, bring am out
    See backwood for here baba
    Come! Make una no omila mi lord o
    Bring am
    My lord, na hin be this
    Make e dey my possession

    Hmm hmm (gba bí, má gba bẹ)
    O lọ jìnà, ó tún lọ far
    And e no pass through muritala (hm-mm)
    No carry me for mind (hm-mm)
    I step in the name of love, oh-oh, oh-oh
    But now-a-days, oh-oh
    Tell them what they like to hear, oh-oh-oh
    E shock them as dem see me

    Àní mi ó gba wájú wọlé, mo fẹ́ gbé wo (gbewo)
    Gba waju wọlé, mo fe gbé wo (gbewo)
    Hmm mm error (error)
    Mi ó gba wájú wọlé, mo fẹ́ gbé wo (gbewo)
    Gba waju (gba waju) gbé wo (gbewo)
    Gba waju (gba-gbe) gbé wo

    Ah! E no go tire me (ah ah)
    Nothing we never see
    No dey fara si
    Person toba wu, kobe
    O lọ finally, I'm on form

    Continúa después del anuncio

    Gba bí, má gba bẹ
    Gba bẹ, má gba bi
    Gba bí, má gba bẹ
    Gba bẹ, má gba bi

    If I hear, if I hear say I complain
    When I'm rocking, I'm rocking your body
    Sorry, coming from a long range
    And as always, (ahh) we be loving
    Anytime you holla me, I'm early
    I'll be lifting early
    Se ri, oh-oh, ṣe ri
    Se rí, oh-oh, ṣe ri

    Àní mi ó gba wájú wọlé, mo fẹ́ gbé wo (gbewo)
    Gba waju wọlé, mo fe gbé wo (gbewo)
    Hmm mm oh, error (error)
    Mi ó gba wájú wọlé, mo fẹ́ gbé wo (gbewo)
    Gba waju (gba waju) gbé wo (gbewo)
    Gba waju (gba-gbe) gbé wo

    Ah! E no go tire me (ah ah)
    Nothing we never see
    No dey fara si
    Person toba wu, kobe
    O lọ finally, I'm on form

    I no dey too quick to talk, oh, oh
    No be talkative like that, oh, oh
    I disguise my opolo, oh, oh
    Make they no see me at all
    No trust man oh, not even my shadow, oh, oh
    Waka jejeli, no stop, oh, oh, oh
    This industry want shame me
    Story of my life

    Ah! E no go tire me (ah ah)
    Nothing we never see
    No dey fara si
    Person toba wu, kobe
    O lọ finally, I'm on form

    Información de la canción

    Composición: P2j, Burna Boy y Ashton Sellars

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión