Question

Burna Boy

    Continues after the ad

    You know what dem dey call me o
    Call me
    Don Jazzy again
    It’s Don Jazzy again
    It’s Don Jazzy ah Don Jazzy

    Jazz with the record
    Just for the record
    If dem like make dem chop all the tomato, dem no go ketchup
    Oya koma lo, Paso o play n’be ye mo
    E go do you one kind, magbe fun e one time, omo to ba mess up

    Anything you wish me, that be your portion
    Bad man no dey work o, man no be God o
    Make dem dey talk am, as you dey fly like helicopter
    Na by the grace of God and Insha Allah we dey move ah

    Question, but dem no get answer
    Hmm hmm Question, but dem no get answer
    Hmm hmm Question, but dem no get answer
    Hmm hmm Question, but dem no get answer, answer, answer

    Continues after the ad

    Boss like boss like we dey do
    There causing Kasala when we dey move
    I see green light when I look at you
    Cause I might take picture with you

    Na my cassava wey you dey look
    E be like say I know see wetin you do
    See when we go kerewa like Zule Zoo?
    Nkan to wu won ni ko so o

    Anything you wish me
    That be your portion
    Bad man no dey work o
    Man no be God o
    Make dem dey talk am
    As you dey fly like helicopter
    Na by the grace of God and Insha Allah we dey move ah

    Question, but dem no get answer, Hmm hmm
    Question, but dem no get answer, Hmm hmm
    (Question)
    Question, but dem no get answer, Hmm hmm
    Question, but dem no get answer, answer, answer

    (And level you no get)
    Question, but dem no get answer, Hmm hmm
    (Wey your baby oo)
    Question, but dem no get answer, Hmm hmm
    Question, but dem no get answer, Hmm hmm
    (When you go win Grammy?)
    Question, but dem no get answer, answer, answer

    Just for the record
    Just for the record
    If dem like make dem chop
    All the tomato, dem no go ketchup

    Song details

    Composition:

    Did you see an error?

    Enviar revisão