Tested, Approved & Trusted

Burna Boy

    Continúa después del anuncio

    Baby, don't whine pon your seat
    Come give me that
    Jump upon my body like animal
    Dance make you feel like carnival
    I go lock you down like criminal
    One touch feelin' like one million
    People just dey watch you like a cinema
    Whine pon di ting like carnival
    Make sure you do nobody else like this

    Baby, don't whine pon your seat
    Come give me that
    Jump upon my body like animal
    Dance make you feel like carnival
    I go lock you down like criminal
    One touch feelin' like one million
    People just dey watch you like a cinema
    Whine pon di ting like carnival
    Make sure you do nobody else like this

    Ehen, me, hey
    Tested, approved and trusted, trusted
    Tested, approved and trusted, oh, please, believe
    Tested, approved and trusted, trusted
    Tested, approved and trusted, trusted

    Inna di middle of all of these beautiful girls in the world
    Wey dey dance on the floor
    As dem don manya na to bend am
    Me I just want sempe for the centre
    Baby, gyrate your waistline, roll it now
    No slow down, just bring am, to me now
    Submit am, no teasing

    Continúa después del anuncio

    Baby, don't whine pon your seat
    Come give me that
    Jump upon my body like animal
    Dance make you feel like carnival
    I go lock you down like criminal
    One touch feelin' like one million
    People just dey watch you like a cinema
    Whine pon di ting like carnival
    Make sure you do nobody else like this

    Wan jasi
    The way you do fantastic
    Have to put on glasses
    Make you no blind me with this your body
    When I see you whinin' fi di wall
    Make me want to turn into the wall
    Make me feel like we no dey for real life
    Everything nice where you are

    Baby, don't whine pon your seat
    Come give me that
    Jump upon my body like animal
    Dance make you feel like carnival
    I go lock you down like criminal
    One touch feelin' like one million
    People just dey watch you like cinema
    Whine pon di ting like carnival
    Make sure you do nobody else like this

    Ehen, me, hey

    Tested, approved and trusted, trusted
    Tested, approved and trusted, oh, please, believe
    Tested, approved and trusted, trusted
    Tested, approved and trusted, trusted

    Información de la canción

    Composición: Sprecher David A y Burna Boy

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión