Pidgin English

Chiido

    Continúa después del anuncio

    Chorus 2x
    My Brother wetin you dey do
    I dey speak p pidgin english (2x)
    I dey speak pidgin english ei yo

    My sister wetin you dey do
    I dey speak p pidgin english (2x)
    I dey speak pidgin english ei yo

    Verse 1
    I be African, Nigerian with a lot of vibe, soul and pride
    Wetin i dey speak, na pidgin English
    I'm an artist distinguished
    What you really know about me or where i come from
    Or wetin i dey do behind the scene
    Feel it rough when i come, with, a Style
    It gets deeper for real
    [Chere im na bia o]
    I dey make music wey people go understand
    I still dey put slangs wey people go dance to
    Clap their hands to, shake body to
    The songs i dey make na classicals
    When i dey lagos [na pidgin english]
    When i dey ghana [na pidgin english]
    When i dey uk [na pidgin english]
    Every where i go I dey speak [pidgin english]

    Continúa después del anuncio

    Repeat Chorus

    Verse 2
    I dey for uk now
    People dey ask me
    wetin i dey speak
    I say na pigin english
    [but excuse me mate, we don't really understand what you are saying]
    You think say i fear i be immigrant
    Call feds you think say i care no
    Why you harrass me like i no enter this place wit my passport
    My family for Port Harcourt
    Na dem i dey try support
    All i need is some education
    and a chance for my music to sound on radio station
    Wait i forget speak pigin
    Wey for london trafalger square dem still dey feed pigeons
    We get slangs for the place I dey come from
    Commot for road cause I dey london
    If you ask me wetin
    I dey speak with the british
    I go tell you na pidgin english

    Chorus - Lady K 2x
    As a typical nigerian, born in lagos, na pidgin English i dey speak
    No confrontation no disturbance
    step aside i dey speak fo my nation
    If you no understand the kind english i dey speak o
    It doesn't matter, shake your body
    To the beat and sing with me ehoo

    Chorus - Kevin 3x
    You know i rep for my nation
    This is the music that
    We love in my nation [ehoo]

    Información de la canción

    Composición: Chinedum Nnochiri

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión

    Canciones relacionadas