come close

CKay

    Continúa después del anuncio

    Icy
    Not many things excite me but you excite me
    In real life you look like you look on IG
    Your body causing go slow, causing go slow, ohh
    If I give you my love, girl, you go want more, damn
    My lover, sey the things we dey do we dey keep am undercover
    Oh girl. It's me and you, me and you tonight
    Oh, baby, me and you me and you tonight, oh, whoa

    Sad romance
    Girl, let me rock your body from Naija to France, oh
    Sey you get boyfriend e no be my concern, yeah
    Sey you get boyfriend e no be my concern, no, no

    Ohh, ohh, oh
    Come close make I hold something o
    Baby, come close make I hold something o

    Continúa después del anuncio

    Me I dey like that kind thing o
    Come close make I hold something o
    This love don dey feel like jazz
    I love you so tey e tear my eyes
    I think about you every time
    Na only your matter dey my mind
    Murder on my mind (murder on my mind)
    A bitch can fucking try (I got murder on my mind)
    I'm so possessive, I can't help it
    Even if I try, ohh, oh-whoa
    Ohh-oh

    Oh, whoa
    Sad romance
    Girl, let me rock your body from Naija to France, oh
    Sey you get boyfriend e no be my concern, yeah
    Sey you get boyfriend e no be my concern, no, no

    Ohh, ohh, oh
    Come close make I hold something o
    Baby, come close make I hold something o
    Me I dey like that kind thing o
    Come close make I hold something

    Please recognize, ohh

    Información de la canción

    Composición: Ckay, Inana Raymond Jones y Ayra Starr

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión

    Canciones relacionadas