Ngozi (feat. Ayra Starr)

Crayon

    Continúa después del anuncio

    You gimme light di ci solar
    Can feel your love taking over
    On a good day I be loner
    See what you make me discover ah ah
    Girl you don change my persona ah
    The revelation is in order
    All the pressure I been under

    Why I call you ngozi
    God don bless me ngozi
    No deserve this king loving
    The loving wey you show me
    Private lounging in Paris
    With expensive room service
    No ne make me do like this
    Girl I gat you no worries, no worries ah

    E dey do me wa wa o o
    Scatter my internal
    Graving your nsala o
    No killy my kitana
    Jeka lo biza wa o
    Hypertension idi nla nla
    Referee no disallow
    No killy my kitana
    E dey do me wa wa o o
    Scatter my internal
    Graving your nsala o
    No killy my kitana
    Jeka lo biza wa o
    Hypertension idi nla nla
    Referee no disallow
    No killy my kitana

    Continúa después del anuncio

    I know you’re waiting
    I’ll run hastily to you in my panamera
    Hola hola hola
    I'm levitating, I feel ecstasy when you whisper nakupenda
    Wetin you put for this your jollot
    You’ve gat my heart and my soul on lock
    And I wanna go crazy with you
    Thru the night till the Sun come
    Let’s do it all, do it all for love
    Cus moti fun e ni kokoro
    I never wanna lose this
    To you I belong, this must be love

    E dey do me wa wa o o
    Scatter my internal
    Graving your nsala o
    No killy my kitana
    Jeka lo biza wa o
    Hypertension idi nla nla
    Referee no disallow
    No killy my kitana
    E dey do me wa wa o o
    Scatter my internal
    Graving your nsala o
    No killy my kitana
    Jeka lo biza wa o
    Hypertension idi nla nla
    Referee no disallow
    No killy my kitana

    Everything you do me I like
    My best friend the love of my life
    I no fit dey without
    Abi you want make bad belle off my life
    You need someone to hold onto
    Girl e no fear I dey for you
    I go run the matter for me and you
    Make I be the reason you believe in true love

    Why I call you ngozi
    God don bless me ngozi
    No deserve this king loving
    The loving wey you show me
    Private lounging in Paris
    With expensive room service
    No ne make me do like this
    Girl I gat you no worries, no worries ah

    E dey do me wa wa o o
    Scatter my internal
    Graving your nsala o
    No killy my kitana
    Jeka lo biza wa o
    Hypertension idi nla nla
    Referee no disallow
    No killy my kitana
    E dey do me wa wa o o
    Scatter my internal
    Graving your nsala o
    No killy my kitana
    Jeka lo biza wa o
    Hypertension idi nla nla
    Referee no disallow
    No killy my kitana

    Información de la canción

    Composición:

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión