10 Kilo

Davido

    Continúa después del anuncio

    (Grey)
    Ye, ọrọbọ ten kilo
    Say this your body make me wan go
    Ọrọbọ, ọrọbọ, ọrọbọ ten kilo (baddest)
    (Loudaa)

    Ye, girl I'll be here till the Sun down
    Swear you dey make my mind no touch ground
    I no say different songs don come out
    But my girl if I no sing about you wetin I wan sing o, baby
    You dey make my body ayaya
    Anytime I dey see you I dey shamanya
    If you leave me I fit run go mad
    Why I no fit leave you my ọrọbọ ten kilo

    Say this your body make me wan go gyrate
    No fit concentrate, eyaa
    Ọrọbọ ten kilo
    Dey chop my money and everything I get
    Me I no go fit forget you baby no lie

    Continúa después del anuncio

    Drama, leave drama for who getti power
    Person wey get plans for you no go stammer
    I know you no go para if I bless your aza
    Good times anytime ẹja nla land
    I don craze o for your matter
    Anytime I see your body no fit calm down
    If na ment o, it is allowed
    Our loving dey too important
    I don craze o for your matter
    Anytime I see you, body no fit calm down
    If na ment o, it is allowed
    Our love dey too important

    Say this your body make me wan go gyrate
    No fit concentrate, eyaa
    Ọrọbọ ten kilo
    Dey chop my money and everything I get
    Me I no go fit forget you baby no lie
    Say this your body make me wan go gyrate
    No fit concentrate, eyaa
    Ọrọbọ ten kilo
    Dey chop my money and everything I get
    Me I no go fit forget you baby no lie (Loudaa)

    Say this your body make me wan go gyrate
    No fit concentrate, eyaa
    Ọrọbọ ten kilo

    Información de la canción

    Composición: Davido, Kehinde Olasunkanmi Alabi, Marvellous Chukwuebuka Oweazim, Oweazim Chukwuebuka y Ewuyemi Dayo Olanrewaju

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión

    Canciones relacionadas