E PAIN ME

Davido

    Continúa después del anuncio

    Pain me oh, e pain me oh
    She come my life, come carry my heart run over
    E pain me oh, e pain me oh oh

    Wetin I no do for you?
    Wetin I no do for you?
    Shey you promise say you no go let me go
    And last night you told me that it's all over
    E pain me oh, e pain me oh

    But I wan dey for you (aje)
    Walk beside you (aje)
    And I wan dey by you (aje)
    To call you my boo
    I wan dey for you (aje)
    Walk beside you (aje)
    And I wan dey by you (aje)
    To call you my boo

    Continúa después del anuncio

    Baby no be so
    No leave mе go
    No leave me go
    (Sah)
    Baby no bе so
    No leave me go (oh)
    No leave me go

    High on my bed I'm just rolling over
    E pain me oh, e pain me oh
    You come dey chop life when I dey sober
    E pain me oh, e pain me oh oh

    Wetin I no do for you?
    Wetin I no do for you?
    Shey you promise say you no go let me go?
    And last night you told me that it's all over
    E pain me oh, e pain me oh

    I wan dey for you (aje)
    Walk beside you (aje)
    And I wan dey by you (aje)
    To call you my boo
    But I wan dey for you (aje)
    Walk beside you (aje)
    And I wan dey by you (aje)
    To call you my boo

    Baby no be so
    No leave me go
    No leave me go
    (Sah)
    Baby no be so
    No leave me go
    No leave me go
    (Sah)
    Baby no be so
    No leave me go
    No leave me go
    (Sah)
    Baby no be so
    No leave me go (oh)
    No leave me go

    Información de la canción

    Composición: Davido y Jonn P

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión

    Canciones relacionadas