Continúa después del anuncio

    Fia, fia
    Dance make I dance
    Give me love, make I love (I do)
    Make no other one above (haba)
    (Danm Fresh on the beat)

    Shawty want a million dollar (shekpe)
    Say make I wire, wire
    Turn me to under cover, oh (maga oh)
    She say all her friends are (friends are)
    Living la vida loca (loca)
    Dey form Yemi my lover, oh, ah

    Ye
    You for dey for me (you for dey)
    When the boy dey hunger (you for dey)
    I for die for you, oh, eh
    But you say: If you no get money, hide your face
    I hide my face
    Make another man pikin run my race
    I love you no mean say if you say make I put one hand for fia
    (Fia, fia, burn dem)
    I go put hand for fia, oh
    E no mean say if you say make I put one leg for fia
    (Fia, fia burn dem)
    I go put leg for fia, oh

    Continúa después del anuncio

    Dance make I dance
    Give me love, make I love (I do)
    Make no other one above (haba)
    Dance make I dance
    Give me love, make I love (I do)
    Make no other one above (haba)

    Shukura ki lo ko si o, eh
    Shuku Sheka, aya shoemaker (oh ye)
    Caroline, save your drama
    I don't need it, go dey soap opera, oh
    Hola, hola, Mr.Olopa
    I'm not here to cause wahala
    Hello, diva, save your drama
    You don't need me in your soap opera

    Ye
    You for dey for me (you for dey)
    When the boy dey hunger (you for dey)
    I for die for you, oh, eh
    But you say: If you no get money, hide your face
    I hide my face
    Make another man pikin run my race
    I love you no mean say if you say make I put one hand for fia
    (Fia, fia, burn dem)
    I go put hand for fia, oh
    E no mean say if you say make I put one leg for fia
    (Fia, fia burn dem)
    I go put leg for fia, oh

    Dance make I dance
    Give me love, make I love (I do)
    Make no other one above (haba)
    Dance make I dance
    Give me love, make I love (I do)
    Make no other one above (haba)

    Ye
    You for dey for me (you for dey)
    When the boy dey hunger (you for dey)
    I for die for you, oh, eh
    But you say: If you no get money, hide your face
    I hide my face
    Make another man pikin run my race
    I love you no mean say if you say make I put one hand for fia
    (Fia, fia, burn dem)
    I go put hand for fia, oh
    E no mean say if you say make I put one leg for fia
    (Fia, fia burn dem)
    I go put leg for fia, oh

    Información de la canción

    Composición: Crystal Morris y Davido

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión