Jawa

Davido

    Continúa después del anuncio

    My baby jo, jo
    Jo, jowo
    My baby jo, jowo
    My baby jo, jowo
    Jowo

    One time, three (3) gbosa for the person wey born you
    I never want to try lose you, try to no
    I no fi tired for your matter, lai lai say I no do
    Suddenly man, I calm down, man down for only you, yeah

    Many, many man they try to whine you
    I no really mind they just they whiney
    Many, many gyal they try to whine me
    Baby no go whine, dem just be whiney
    Many, many man they try to whine you
    I no really mind they just they whiney
    Many, many gyal they try to whine me
    Baby no go whine, dem just be whiney

    So me say jo, jowo
    Look into my eyes, oh baby, jowo
    Will you be my wife? Oh baby, jowo
    Baby, oh ya raga, raga, raga for me
    Jo, jowo
    Look into my eyes, oh baby, jowo
    Will you be my wife? Oh baby, jowo
    Baby, oh

    Continúa después del anuncio

    Jo, jowo
    My baby jo, jowo
    My baby jo, jowo
    Jowo

    Amina, zomana
    And so me go, chasin' me now
    It be like you be my destiny, nah
    This kind of love e no dey similar
    Amina, mutu miya
    Mo la e go, go temila
    No-no, no, me, ori kakirimo
    Su momi girl, baby speak to me now

    Many, many man they try to whine you
    I no really mind they just they whiney
    Many, many gyal they try to whine me
    Baby no go whine, dem just be whiney
    Many, many man they try to whine you
    I no really mind they just they whiney
    Many, many gyal they try to whine me
    Baby no go whine, dem just be whiney

    So me say jo, jowo
    Look into my eyes, oh baby, jowo
    Will you be my wife? Oh baby, jowo
    Baby, oh ya raga, raga, raga for me
    Jo, jowo
    Look into my eyes, oh baby, jowo
    Will you be my wife? Oh baby, jowo
    Baby, oh ya raga, raga, raga for me

    Jo, jowo
    My baby jo, jowo
    My baby jo, jowo
    Jowo

    Jo, jowo
    My baby jo, jowo
    My baby jo, jowo
    Jowo
    (Boy, take it easy on the beat)

    Información de la canción

    Composición:

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión

    Canciones relacionadas