LCND

Davido

    Continúa después del anuncio

    Make I tell you something, life is not fair
    Lost many of my guys
    But, I thank God I still dey here, oh, yeah
    And, I know say you dey watch me from up there
    I no go lie say e weak me
    But, I stay strong and I stay fit
    (Stro'-o'-ng)

    I just wan flex this life oh
    Before I leave this life oh-ayy
    Kos'omo na, mo ma j'aye (j'aye lo, mo ma j'aye mi)
    I go double the bag oh, if I hear say I slack oh-ayy
    Kos'omo na, t'emi ye mi, t'emi ye mi

    Legends can never die (oh weh, oh weh)
    Shooting up for the stars (oh weh, oh weh)
    I told you from the start
    Them no fit play my part
    Legends can never die (oh weh, oh weh)
    Legends can never die
    Shooting up for the stars
    I told you from the start
    Them no fit play my part
    Legends can never die (oh weh, oh weh)

    Continúa después del anuncio

    I get many things wey I want to talk about oh (want to talk about)
    Wetin my eyes see, say my mouth no fit talk (mouth no fit talk)
    I dey do my way but some people overkaku
    But, I go still dey ball, make dem call me Lukaku

    I just wan flex this life oh
    Before I leave this life oh-ayy
    Kos'omo na, mo ma j'aye (j'aye lo, mo ma j'aye mi)
    I go double the bag oh, if I hear say I slack oh-ayy
    Kos'omo na, t'emi ye mi, t'emi ye mi

    Legends can never die (oh weh, oh weh)
    Shooting up for the stars (oh weh, oh weh)
    I told you from the start
    Them no fit play my part
    Legends can never die (oh weh, oh weh)
    Legends can never die
    Shooting up for the stars
    I told you from the start
    Them no fit play my part
    Legends can never die (oh weh, oh weh)

    Información de la canción

    Composición: Davido, Adio Olawale Elijah y Williams Daniel Shekwoyemi

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión

    Canciones relacionadas