Skelewu

Davido

    Continúa después del anuncio

    All the girls dem dey dance galala
    But this new dance don cause casala
    For this dance you no do shakara
    Oya whine your waist like ah this, like a that
    Like a this, like a that
    To your right, to the front
    And your yansh to the back

    Skelewu, skelewu
    Skelewu, skelewu
    Ske le le le le
    Skelewu, skelewu
    Skelewu, skelewu
    Ske le le le le

    Oh girl what is the plan
    Me I plan to love your demands
    Shey you want to dance
    You wan collect money for my bank
    Oya scatter the town
    Na the baddest wey dey in the town
    When they see me around
    Them dey scatter the dance like clown

    Oya fi jo gba owo
    Oya so jo di owo
    Oya dance to the sound
    Like a this, like a that

    Continúa después del anuncio

    Ileke idi yen o, idi yen o
    Esu bo ko yoko, esu bo ko yoko
    Owa degbo so na, owa degbo so na
    Bebe idi yen o

    Oya fi jo gba owo
    Oya so jo di owo
    Oya dance to the sound
    Like a this, like a that

    But this new dance don cause casala

    Shizzi, shizzi

    Oya whine your hips like a this
    Like a this
    To your hand o
    And your yansh

    Ske le le le le le
    Ske le le le le le
    Ske le le le le le

    Información de la canción

    Composición: Sneakbo, Kamal Ajiboye y Davido

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión

    Canciones relacionadas