U (JUJU) (feat. Skepta)

Davido

    Continúa después del anuncio

    If no, if no be you wey dey ginger my body
    Cool my body
    Sweet my body
    If no be you wey dey ginger my body
    Cool my body
    Sweet my body
    I cover you

    You dey do me like juju dey worry me (juju)
    You dey do me like juju dey worry me ahn
    I cover you
    Oh, you dey do me like juju dey worry me (juju)
    Oh, you dey do me like juju dey worry me ahn
    No go tell you tule jor (tule jor!)

    Jowo baby, jowo
    Do anything for you
    Say my love is sure
    Say make you go check your balance
    'Cause I go dey send you allowance
    Steady, steady gan
    You know say the money long
    How much you wan chop o?

    Continúa después del anuncio

    Wey I no get o?
    You dey do me like juju dey worry me
    You dey do me like juju dey worry me
    Wetin dem wan talk o?
    You dey do me jazz o
    You dey do me like juju dey worry me
    You dey do me like juju dey worry me
    If no be you wey dey ginger my body
    Coolu my body
    Sweeti my body
    If no be you wey dey ginger my body
    Coolu my body
    Sweeti my body

    Yeah
    Say she want big smoke
    Who baby? You want me?
    Well you can get this g-wagon here for free
    'Cause when these guys were switching sides like half time
    You one of the only people that were there for me
    No cap
    You worry when you don't hear from me
    I know that communication is rare for me
    I'm so tap

    To be honest when you whipping me the egusi like that
    You already know agaracha must come back
    Don't get lost in the illusion
    Baby sit down, stop jumping to conclusion
    You never had a top boy in your family like me
    So I understand the confusion
    We getting money, feeding my people no apology
    Every minute of the day, God is calling me

    I never sleep, oversabi dey worry me ah
    I cover you
    You dey do me like juju dey worry me (juju)
    You dey do me like juju dey worry me ahn (mama)
    I cover you
    Oh, you dey do me like juju dey worry me (juju)
    Oh, you dey do me like juju dey worry me ahn

    Información de la canción

    Composición: Skepta, Sr Yung Alpha y Davido

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión

    Canciones relacionadas