Fall in love

D'banj

    Continúa después del anuncio

    Don't get it twisted love is a beautiful thing!
    It's Don Jazzy again

    Eh eh i'm D'banj or
    Ski banj, like my Jamaican friends call me
    When the koko master fall in love
    You know say water don pass garri
    Eh, I'm in love
    Are u in love?

    Omo you don't make me fall in love
    You don't make me fall in love
    (fall in love)
    You don't make me fall in love
    (fall in love)
    You don't make me fall in love
    (fall in love)
    Oh oh oh we suppose marry
    Cos you don't make me fall in love
    You don't make me fall in love
    (fall in love)
    You don't make me fall in love
    (fall in love)
    You don't make me fall in love
    Eh eh eh eh eh eh

    My sweet potato, I wanna tell you my mind
    Wanna tell you my mind, oh
    I no understand oh
    Cos I dey see well well, but they say love is blind oh!
    You see as you dey so you're the love of my life
    You're the love of my life oh, I cannot denny oh!
    I wanna make you my wife, wanna make you my wife oh
    See I never thought that I'd find someone like you
    That would capture my heart and there is nothin I can do
    I used to brag to my friends that I'll always be a player
    But since I set my eyes on you

    Continúa después del anuncio

    Omo you don't make me fall in love
    You don't make me fall in love
    (fall in love)
    You don't make me fall in love
    (fall in love)
    You don't make me fall in love
    (fall in love)
    Oh oh oh we suppose marry
    Cos you don't make me fall in love
    You don't make me fall in love
    (fall in love)
    You don't make me fall in love
    (fall in love)
    You don't make me fall in love
    Eh eh eh eh eh eh

    My sugar banana
    As I don't get you if I say make I hammer
    Me I no fit wait oh
    Make you come follow me, make we go see my mama
    For better, for worse oh!
    We go dey together in any kind of weather
    See I no dey joke oh!
    Say na true I dey talk oh! Na true I dey talk oh!
    My friends dey ask me say, oh boy what is the matter?
    Me I dey tell them say you dey make my head scatter
    See I use to lie to myself that I'll always be a player
    But since i set my eyes on you

    Omo you don't make me fall in love
    You don't make me fall in love
    (fall in love)
    You don't make me fall in love
    (fall in love)
    You don't make me fall in love
    (fall in love)
    Oh oh oh we suppose marry
    Cos you don't make me fall in love
    You don't make me fall in love
    (fall in love)
    You don't make me fall in love
    (fall in love)
    You don't make me fall in love
    Eh eh eh eh eh eh

    Omo you don't make me fall in love
    You don't make me fall in love
    (fall in love)
    You don't make me fall in love
    (fall in love)
    You don't make me fall in love
    (fall in love)
    Oh oh oh we suppose marry
    Cos you don't make me fall in love
    You don't make me fall in love
    (fall in love)
    You don't make me fall in love
    (fall in love)
    You don't make me fall in love
    Eh eh eh eh eh eh

    Omo you don't make me fall in love
    You don't make me fall in love
    (fall in love)
    You don't make me fall in love
    (fall in love)
    You don't make me fall in love
    (fall in love)
    Oh oh oh we suppose marry
    Cos you don't make me fall in love
    You don't make me fall in love
    (fall in love)
    You don't make me fall in love
    (fall in love)
    You don't make me fall in love
    Eh eh eh eh eh eh

    Mbele eh mama eh mama eh mama e le le le
    Mbele eh mama eh mama eh mama e le le le

    Información de la canción

    Composición:

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión

    Canciones relacionadas