As I Dey Go

D'banj

    Continues after the ad

    As I dey go, as I dey go
    As I dey go, as I dey go
    As I dey go, as I dey go
    As I dey go, as I dey go
    As I dey go, as I dey go

    Plenty blessings just dey follow me everywhere as I dey go
    Open doors in all my ways everyday as I dey go
    If dem like make dem do anyhow I go still make my money
    Some of them dey ask question na God write my story, my series
    If at all dem jealous us we still sweet like honey, like sugar
    Dollar like na one thousand we go still buy Ferrari pelu Bugatti

    Kokanye Kokanye
    Oh oh oh
    Kokanye
    Kokanye Kokanye
    Ah ah ah ah
    Kokanye Kokanye

    Listen
    God sef don forbid for me to be loser
    Anywhere we go na we be the shakers and the movers
    But if you don't know you will never know
    Tan ba so jekin je ko mo, maa duro jaye yii kale

    Continues after the ad

    As I dey go, as I dey go
    As I dey go, as I dey go
    As I dey go, as I dey go
    As I dey go, as I dey go
    As I dey go, as I dey go

    Plenty blessings just dey follow me everywhere as I dey go
    Open doors in all my ways everyday as I dey go
    If dem like make dem do anyhow I go still make my money
    Some of them dey ask question na God write my story my series
    If at all dem jealous us we still sweet like honey like sugar
    Dollar like na one thousand we go still buy Ferrari pelu Bugatti

    Kokanye Kokanye
    Oh oh oh
    Kokanye
    Kokanye
    Kokanye Kokanye
    Ah ah ah ah
    Kokanye Kokanye

    God sef go forbid for you to be loser
    Shey na you shey na you and you want to be a super, superstar
    But if you don't try you no go know
    Bo n se pawo bo n se lola Ko de duro jaye yii kale

    As I dey go, as I dey go
    As I dey go, as I dey go
    As I dey go, as I dey go
    As I dey go, as I dey go
    As I dey go, as I dey go

    Plenty blessings just dey follow me everywhere as I dey go
    Open doors in all my ways everyday as I dey go
    If dem like make dem do anyhow I go still make my money
    Some of them dey ask question na God write my story my series
    If at all dem jealous us we still sweet like honey like sugar
    Dollar like na one thousand we go still buy Ferrari pelu Bugatti

    Kokanye Kokanye
    Oh oh oh
    Kokanye
    Kokanye
    Kokanye Kokanye
    Ah ah ah ah
    Kokanye Kokanye

    Song details

    Composition:

    Did you see an error?

    Enviar revisão