Continúa después del anuncio

    Verse 1
    If I die now,I go happy say,
    Say when I dey this world
    I don fall in love
    Which one u dey e
    Wey u dey treat me so
    I don beg, I don do everything
    But u tell me say u need time and
    U no fit dey wit me
    Na so I vow,
    Anyway I dey go, Ewo!

    Chorus 2x
    If u help me see Ego,
    Make u tell am I don go,
    She no look me and so
    Don pack my load go, Ewo!

    Verse 2
    No be say I no show how I feel
    No be say I no ever show you say I dey real
    Everybody don know say I fit do anything for you
    I go die for you
    Everybody dey laff me cos dem know u be my life
    I don say I go marry
    cos in u I see my wife
    Baby oh!
    I go take am 4 bus
    I go take am 4 train
    For this place I no fit stay eh!
    Ewo!

    Continúa después del anuncio

    Repeat Chorus 2x

    Verse 3
    I know say u dey hear my voice
    cos this song na im I write for you
    I dey go find one place where I go hide my head
    Cos I wan start my whole life anew

    Repeat Chorus

    She don leave me and so so
    Eh Eh Eh Ewo!
    Ego Ego Ewo!
    (see ego tell am I don go)
    Why u do me so
    Why u do me like this oh
    I dey beg (2x)
    I dey pack my load go
    Oh oh!

    If I die now I go happy say
    Say when I dey this world I don fall in love

    Información de la canción

    Composición: Donald Nosa Osayamwen

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión

    Canciones relacionadas