Dem Bobo

Femi Kuti

    Continúa después del anuncio

    Yesterday, dem tell us sey
    Sey today, na we go gain
    So we struggle, suffer dey
    For this new democratic change
    But the truth of the matter be sey
    Dem disguise another way
    To continue their crooked ways

    Oh yes! Dem bobo!

    Continúa después del anuncio

    Dem bobo your mama!
    Dem bobo your papa!
    Dem bobo your mama!
    Dem bobo your papa!
    Dem bobo your grandmama!
    Dem bobo your grandpapa!
    Dem bobo the market women!
    Dem bobo you journalist!
    The human right activists!
    In the name of democracy!
    Dem bobo your mama ahahaha ahaha!

    For tomorrow, they make us wait
    Then again, we wait in vain
    So many troubles in the rain
    To make this a proper mighty change
    But the truth of the matter be sey
    Dem disguise another way
    To continue their crooked ways

    Información de la canción

    Composición: Femi Kuti

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión