Afro Highlife

Fireboy DML

    Continúa después del anuncio

    Yeah-yeah

    They no know say we dey around
    'Cause we dey show up unannounced
    But, when they listen to the sound oh, ah
    They go start to come around
    Tinba ti pe e, k'oma dahun (tinba ti pe e, k'oma)
    Tinba f'owo gbe, sh'oma bounce?
    (Tinba f'owo gbe, sh'oma)
    I know you love the way I sound oh, ah
    Oya, turn around
    I just dey enter the place
    But, I dey killie show
    And dem dey love me already
    As you dey see me so

    Won ni pe kileleyi?
    (Afro highlife oh, afro)
    Kila tun gbe de?
    (Afro highlife oh, afro)
    Won ni pe wetin we bring come oh?

    Continúa después del anuncio

    Wetin my people wan hear?
    (Afro highlife oh, afro)

    Zaki, oya, give them oh
    Arabaribiraba
    See everybody wants to faaji
    Na why dem dey call me alhaji
    I know you just dey realize
    The music makes me feel alive
    Give them the bass
    (They must to dance)
    And if you give them the guitar
    (And dem go dance)
    Abeg, play the trumpet oh
    (They must to dance)
    Make dem know who we are
    (And dem go dance)
    I just dey enter the place (mo daran)
    But, I dey killie show (ye-ah, mo daran)
    And dem dey love me already (mo daran)
    As you dey see me so (ye-ah, mo daran)

    Won ni pe kileleyi oh?
    (Afro highlife oh, afro)
    Kila tun gbe de?
    (Afro highlife oh, afro)
    Won ni pe wetin we bring come oh?
    (Afro highlife oh, afro)
    Wetin my people wan hear-'ear-'ear?
    (Afro highlife oh, afro)

    Oya, give them oh
    Arabaribiraba-ra

    Sambarinba
    (They must to dance)
    (And dem go dance)
    (They must to dance)
    (And dem go dance, dance)
    (Afro highlife oh, afro)
    Ahh-ah, ahh
    (Afro highlife oh, afro)
    (Amujei)
    (Afro highlife oh, afro)
    (Afro highlife oh, afro)

    Información de la canción

    Composición: Fireboy DML

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión

    Canciones relacionadas