Bandana (feat. Asake)

Fireboy DML

    Continues after the ad

    Low-key
    All of them don dey notice
    I'm not joking
    All my guys dem, dem know me
    Since '06
    I've been writin' this story
    I no be OG
    But, if you ask dem, dem know me

    I no dey blow trees
    Orin lo nyi mi l'ori (l'o-o-ri)
    Music chose me
    Just know this and know peace (know peace)
    I dey lowkey
    But, I'm never lonely
    Sexy ladies
    Come whine fi me slowly

    Na the love wey I see na hin wey give me liver
    I be ghetto boy, I be sinner
    Fear nobody, only Jehovah
    And, I thank the Lord, I dey go far
    Usain Bolt, mo d'aleba
    Shout out s'awon t'emi ninu Shitta
    Bandana lori bi ti 2Pac
    Midnight walkers, Karashika, ahh

    Dem never see me comin' (joor-joor, joor-joor)
    Hmm-mm, comin' (l'Eko)
    Mo gbe wan ni is coming (ii-yeah-yeah, oh-yoh)
    Naija boy wey dey go foreign (wey go foreign)
    Wey go foreign (wey go foreign)
    Oshey, Mr. Money (oshey, Mr. Money)

    Continues after the ad

    I'm never weak, I never cease (ahn-ahn)
    Till eternity, I'm on fire
    My legacy will not die
    My family is for life
    Where dem dey?
    Who dem be? (awon da?)

    Dem go craze, dem go tire
    Dem go say, dem go say (dem go say, dem go say)
    Dem no know wetin dey sup (dem no know wetin dey sup)

    But, low-key
    All of them don dey notice (ahn-ahn-ahn)
    I'm not joking
    All my guys dem, dem know me (ahn-ahn, ahn)
    Since '06 ('06)
    I've been writin' this story (sto-ry)
    I no be OG
    But, if you ask dem, dem know me
    (Giddem)

    Na the love wey I see na hin wey give me liver (give me liver)
    I be ghetto boy, I be sinner (I be ghetto boy, I be sinner)
    Fear nobody, only Jehovah
    And, I thank the Lord, I dey go far (I dey go far)
    Usain Bolt, mo d'aleba (aleba)
    Shout out s'awon t'emi ninu Shitta
    Bandana lori bi ti 2Pac
    Midnight walkers, Karashika, ahh

    Dem never see me comin' (joor-joor, joor-joor)
    Hmm-mm, comin' (l'Eko)
    Mo gbe wan ni is coming (ii-yeah-yeah, oh-yoh)
    Naija boy wey dey go foreign (wey go foreign)
    Wey go foreign (wey go foreign)
    Oshey, Mr. Money
    Dem never see me comin'
    Hmm-mm, comin'
    Mo gbe wan ni is coming (mo gbe wan ni)
    Naija boy wey dey go foreign
    Wey go foreign
    Oshey, Mr. Money (oshey, Mr. Money)

    Song details

    Composition:

    Did you see an error?

    Enviar revisão