Bless Me

GoodGirl LA

    Continúa después del anuncio

    When would you bless me
    Lord please let me know
    I go dey halla
    One day girls go blow

    Give me anointing
    Something wey go flow
    I go dey halla
    One day girls go blow

    So baba shower your blessing
    Show me your love
    So baba shower your blessing
    Show me your love
    Say make you show me your love

    So let me know
    When the money go show
    Biggy motor for road
    One day girls go blow

    Continúa después del anuncio

    So let me know
    When the money go show
    Biggy motor for road
    One day girls go blow

    Say I wan make my mama proud
    Wanna be the girl they talk about
    Sey me wan run tins for the area
    Everyday we dey countdown for area
    When would you let me know

    So let me know
    When the money go show
    Biggy motor for road
    One day girls go blow

    So let me know
    When the money go show
    Biggy motor for road
    One day girls go blow

    So baba shower your blessing
    Show me your love
    So baba shower your blessing
    Show me your love oh
    Say make you show me your love

    Información de la canción

    Composición: Domingos y Cpjc

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión