24/7

Joeboy

    Continúa después del anuncio

    Carry my matter for my head
    I no dey foh, I no dey send
    'Cause if I carry last today, nobody go reason me, nobody go care (care)
    'Long as the raba choke, dem no go leave you alone (leave you alone)
    Na why I dey grind non-stop and I vibe non-stop
    'Cause a man must chop, oh-oh, yeah

    Brother man
    Me, I want to dance and flex and feel alright
    J'aye lo, party lo, 24 seven oh, brother
    Me don't worry what no other man dey think about, a nigga man
    Me, I face my front, I no get time
    Brother man
    Me, I want to dance and flex and feel alright
    J'aye lo, party lo, 24 seven oh, brother
    Me don't worry what no other man dey think about, a nigga man
    Me, I face my front, I no get time

    Continúa después del anuncio

    Shey na me you wan dey whine?
    No man dey God, no bigger than
    Face my grind, hate no brother man
    If dem like make dem carry my yarn around town (ooh-woah)
    And, na better I dey find
    Nothing wey my God no fit do
    Bad mind come my way, me, I bind (me, I bind)
    Time e no dey, I no get time, ii-yeah-yeah

    Brother man
    Me, I want to dance and flex and feel alright
    J'aye lo, party lo, 24 seven oh, brother
    Me don't worry what no other man dey think about, a nigga man
    Me, I face my front, I no get time
    Brother man
    Me, I want to dance and flex and feel alright
    J'aye lo, party lo, 24 seven oh, brother
    Me don't worry what no other man dey think about, a nigga man
    Me, I face my front, I no get time
    Joe', Joe', Joeboy 'pon deck

    Información de la canción

    Composición:

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión