Beginning

Joeboy

    Continúa después del anuncio

    Omo walai
    If them point gun to my head say make I deny you
    I go tell them sey lai lai
    No be lie
    I fit to spend all of my money on you (oh, no)
    Spend a couple couple milli on you (yeah, yeah)
    Give you loving till you say e don do (ye, ye)

    Special type of feeling that I feel when I'm with you
    On dun mo mi anytime wey I dey with you
    I want your heart and soul and your own body too
    I can't let you go

    I'm beginning to begin to fall in love
    I'm beginning to begin to fall in love
    I'm beginning to begin to fall in love

    This love no be ordinary thing
    You suppose to be one night fling
    But now I don dey catch feelings
    I dey vex when I see you with another person
    Oh no
    I no dey concentrate no more
    Make we felicitate jowo
    Hold me tight and rub on my head baby o
    Make I feel alright (ye, ye)

    Continúa después del anuncio

    Special type of feeling that I feel when I'm with you
    On dun mo mi anytime wey I dey with you
    I want your heart and soul and your own body too
    I can't let you go

    I'm beginning to begin to fall in love
    I'm beginning to begin to fall in love
    I'm beginning to begin to fall in love

    Ohema o as I dey call you make you answer (fall in love o)
    As I dey call you make you answer
    As I dey call you make you
    I'm beginning to begin to fall in love

    Ohema o as I dey call you make you answer
    As I dey call you make you answer
    As I dey call you make you answer

    So whenever you hear this vibe
    I just want you to vibe with it
    'Cause it's a banger
    Joeboy give them
    Joeboy give them
    Joe Joe Joeboy 'pon deck

    Información de la canción

    Composición:

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión

    Canciones relacionadas