Better Thing

Joeboy

    Continúa después del anuncio

    Food for my table
    Mula for my hand
    If you no send when I no get before
    No worry me I understand

    Shebi olowo laye mo
    Abi ki n mo fe so
    Na who work wey go chop
    Na wetin my papa talk

    Remember just the other day
    Nobody wan dey look my face
    The gbedu scatter the place
    Na baba God gimme the grace oh na

    Na why I no dey complain
    When bad belle dey
    We dey jolly these days
    But wetin my papa say be say

    Who no like better thing
    Who no like better thing oh no
    Who no like better thing o ye ye ye ye
    Who no like better thing

    Continúa después del anuncio

    Wetin be the point
    Why the boy dey hustle
    Everything na by grace
    No be by your muscle
    Shebi olowo laye mo
    Abi ki n mo fe so

    Na who work wey go chop
    Na wetin my papa talk
    Ya ya ya ye
    Wetin be the point

    If I get kpa and I no settle my boys
    If I dey okay and I no give mama joy
    Na when you get the money dem go call you sure boy
    Wetin be the point

    If I get kpa and I no settle my boys
    If I dey okay and I no give mama joy
    Na when you get the money dem go call you sure boy

    Remember just the other day
    Nobody wan dey look my face
    The gbedu scatter the place
    Na baba God gimme the grace oh no

    Na why I no dey complain
    When bad belle dey
    We dey jolly these days
    But wetin my papa say be say

    Who no like better thing
    Who no like better thing oh no
    Who no like better thing o ye ye ye
    Who no like better thing yo yah

    Información de la canción

    Composición:

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión