Blessing

Joeboy

    Continúa después del anuncio

    Oh, I think I drink too much

    I'm on a blessings on blessings on blessings, wey me I dey find
    Na blessings on blessings on blessings, wey me I dey find
    So don't worry my brother, my sister you go get your time
    'Cause na blessings on blessings on blessings, wey we all dey find

    Baba God abeg abeg o
    I don't want to carry last o
    Na why I dey pray and fast o
    Make my matter make e no go cast o
    Baba God abeg o
    I no want to carry last o
    Na why I Dey pray and fast o
    Make my matter make e no go cast o (Yeah yeah yeah)

    Because na blessings on blessings on blessings, I dey find
    Na blessings on blessings on blessings, wey me, I dey find

    Continúa después del anuncio

    Jesu joor
    Answer me
    Make your blessings cover me
    I no say you dey see wetin I no see so
    Make you just dey protect and dey guide me
    Oluwa joor
    Answer me
    Make your blessings cover me
    I know say you dey see wetin I no see
    So make you just dey protect and dey guide me

    Because na blessings on blessings on blessings, wey me I dey find
    Na blessings on blessings on blessings, wey me I dey find
    So don't worry my brother, my sister you go get your time
    'Cause na blessings on blessings on blessings, wey we all dey find

    O yo-yo-yo
    O yo-yo-yo-yo-yo
    O yo-yo-yo-yo-yo
    O yo-yo-yo

    O yo-yo-yo
    O yo-yo-yo-yo-yo
    O yo-yo-yo-yo-yo
    O yo-yo-yo

    (Joe, Joe, Joeboy 'pon deck)

    Información de la canción

    Composición: Joeboy

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión