Body & Soul

Joeboy

    Continúa después del anuncio

    I dey sing, you dey dance, you dey whine
    When you cry I go wipe your eyes
    Gimme your bag make I fill am with dough
    I'm the only one, you no need another
    I'll hold you down
    You know this, you notice, bebe
    And I've told you now
    I'm right here, I dey for you, bae
    E no get anywhere wey I wan go

    If I could I would love you in my next life
    I don't really care about tomorrow
    As long as you dey right now I go dey fine
    You gat me high when I'm low low
    Shawty, you can take my soul
    All these things wey I dey talk right now
    I dey feel am for my body and bone, oh

    Body and soul
    Body and soul
    Body and soul (oh ho oh)
    Body and soul

    Continúa después del anuncio

    I love the way you put it on me
    That thing wey you dey do me e dey mad me
    It's a vibe when I'm rocking your body
    No competition for your side oh dem no reach
    Make you look me wella I no be novice
    Only you, I want don't need nobody
    No oh oh oh oh oh oh oh

    So baby girl, I'll hold you down
    You know this, you notice, bebe
    And I've told you now
    I dey here, I dey for you, bae
    I'll hold you down
    You know this, you notice, bebe
    And I've told you now
    I dey here, I dey for you, bae

    E no get anywhere wey I wan go
    If I could I would love you in my next life
    I don't really care about tomorrow
    As long as you dey right now I go dey fine
    You got me high when I'm low low
    Shawty, you can take my soul
    All these things wey I dey talk right now
    I dey feel am for my body and soul, oh (oh)
    I dey feel am, I dey feel am, I dey feel am oh way
    Joeboy Pon deck (hmm hmm hmm)

    (I dey feel am, I dey feel am)
    (I dey feel am for my body and soul)
    (I dey feel am, I dey feel am, I dey feel am for my body and soul)

    Información de la canción

    Composición:

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión