Door

Joeboy

    Continúa después del anuncio

    Mad
    Joeboy 'pon deck

    I wanna talk about the things
    I wanna talk about the things wey I dey feel (things wey I dey feel)
    I no dey say what I no mean
    So if I tell you sey I like you, e be real, yea

    You got me confused
    I'm in the mood
    Ye am shako what you want me I can do
    You got me confused
    I'm in the mood
    Ye am shako what you want me I can do

    Egbami ejo
    No shé n shé mi omo ko shé so
    Abi na jazz wey you do me mi o mo
    I dey for your house oya open your door (oya, oya open your door)
    Egbami ejo
    No shé n shé mi omo ko shé so
    Abi na jazz wey you do me mi o mo
    I dey for your house oya open your door

    Wetin I go talk again
    Wetin I go do again to show you say you be
    Wetin I go talk again
    Wetin I go do again to show you say you be

    Continúa después del anuncio

    Wetin I go talk again
    Wetin I go do again to show you say you be
    Wetin I go talk again
    Wetin I go do again to show you say you be

    Pull up on your matter and I'm always on time
    Shey na only you, other girls on the side
    Do dem chuku-chuku like sey na porcupine
    And I like your way so I must say

    You got me confused
    I'm in the mood
    Ye am shako what you want me I can do
    You got me confused
    I'm in the mood
    Ye am shako what you want me I can do

    Egbami ejo
    No shé n shé mi omo ko shé so (ko shé so)
    Abi na jazz wey you do me mi o mo
    I dey for your house oya open your door (oya, oya open your door)

    Egbami ejo
    No shé n shé mi omo ko shé so
    Abi na jazz wey you do me mi o mo
    I dey for your house oya open your door

    Wetin I go talk again
    Wetin I go do again to show you sey you be
    Wetin I go talk again
    Wetin I go do again to show you sey you be

    Wetin I go talk again
    Wetin I go do again to show you sey you be
    Wetin I go talk again
    Wetin I go do again to show you sey you be

    Eh, eh, eh-eh-eh
    Eh, eh, eh-eh-eh
    Oxygenmix

    Información de la canción

    Composición:

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión