Run Away

Khaid

    Continúa después del anuncio

    Because you know say na you dey for my conscience na the reason why you dey gara
    (Hmmm, you dey gara gara gara gara)
    And anytime wey I say make you give me chop you no even dey try jara
    (Hmmm, you no dey add jara jara jara jara)

    Omalicha
    Omalicha nwa
    Wetin dey for you list wey I no fit to buy omalicha nwa
    See ohhh my girl you dey give me ginger, give me ginger nwa
    Girl you dey make me craze I swear you dey scatter my internal

    Ohh baby, no go run away
    Look in my eyes you go feel my pain
    No tell me say make I run my race
    Spin me around like a hurricane
    Like a hurricane
    No run away

    Look in my eyes you go feel my pain
    No tell me say make I run my race
    Spin me around like a hurricane
    Like a hurricane
    No run away

    Continúa después del anuncio

    Baby, I miss you, baby
    But I'm here out here thinking
    If you really love me

    Choose between me and the shorties you are hiding
    Do you really think that I'm blind
    Omo no dey do me 419
    As you dey see me I'm fragile

    If you dey for me
    Gimme your loving
    For your sake hunnie
    I go disappear hunnie
    All up in my face she go kill person
    Come make I jam machinery

    If you dey for me
    Gimme your loving
    For your sake hunnie
    I go disappear hunnie
    Come make I solve your mathematics
    Make you con solve my jagbajantis

    Omalicha
    Omalicha nwa
    Wetin dey for you list wey I no fit to buy omalicha nwa
    See ohhh my girl you dey give me ginger, give me ginger nwa
    Girl you dey make me craze I swear you dey scatter my internal

    Ohh baby, no go run away
    Look in my eyes you go feel my pain
    No tell me say make I run my race
    Spin me around like a hurricane
    Like a hurricane
    No run away

    Look in my eyes you go feel my pain
    No tell me say make I run my race
    Spin me around like a hurricane
    Like a hurricane
    No run away

    Información de la canción

    Composición:

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión