Continues after the ad

    Amaka ngbo oh, that am sorry oh
    Ineye dike lobi, ogini what happen oh
    As I see your sexy face and your bigi belle
    Girl I have to change my ways certainly yeah
    Me myself I dey pray for my daily bread
    Ah Amaka you carry belle for me oh
    Me myself I dey pray for my daily bread
    Ololufe I no wan run, but then

    Your father is violent, o'le mi dele oh
    Jumbo, jumbo, jombo
    We'll be fine daddy oh
    Your mother is black belt, she sabi karate oh
    Jumbo, jumbo, jombo
    Abeg no vex for me oh

    Your father is violent, o'le mi dele oh
    Jumbo, jumbo, jombo
    We'll be fine mami oh
    Your mother is black belt, she sabi karate oh
    Jumbo, jumbo, jumbo
    I no dey soak no more

    Continues after the ad

    Amaka you know oh oh, pe omo Yoruba le mi oh
    If your papa no want us to marry
    Jowo má ló yọ oyún mi oh
    Girl am down for you no forget
    The love wey I get e for you omo no go compare (no oh)
    Me myself I dey pray for my daily bread
    We may be broke up as long as you love me girl I dey here
    Me myself I dey pray for my daily bread (girl I dey here)
    Ololufe I no wan run, but then

    Your father is violent, o'le mi dele oh
    Jumbo jumbo jombo
    We'll be fine daddy oh
    Your mother is black but she sabi karate oh
    Jumbo, jumbo, jombo
    Abeg no vex for me oh

    Your father is violent, o'le mi dele oh
    Jumbo, jumbo, jombo
    We'll be fine mami oh (we'll be fine)
    Your mother is black but she sabi karate oh
    Jumbo, jumbo, jumbo
    I no dey soak no more

    Song details

    Composition: Kizz Daniel

    Did you see an error?

    Enviar revisão