Fire

Koers

    Continúa después del anuncio

    You just need to put yourself in the shoes of others
    To know what you've done
    When you go from your left and right
    U see many people see dem dey suffer
    See my people, going from north to south
    From east to west
    Don't you know, don't know
    Who be the next to fire?
    Next to fire
    Dem can fire all dey want as dem like
    Who be the next to fire?
    Political atrocities want to finish my country
    See dem face, the more dey look
    The less they see
    Dem go dey do like say dem yomi yomi
    Thiefy and e thiefy
    Wuru and wuru
    Skizim and skizim
    Wicked people dem dey rule us
    Na dem be the thief wey dey steal the whole country
    Who be the next to fire o?
    Who be the next to fire
    Dey wanna kill, kill my country

    Continúa después del anuncio

    When you decide to open your ears
    You decide to open your eyes eee
    To see the bad things wey dey happen for life
    To hear the bad things wey mankind do
    Mankind dooo, mankind dooooo
    Fire all the people, fire places fire everywhere
    Fire fire fire fire fire fire
    Who be the next to fire?
    Dem go dey fire the people
    Dem go dey fire the nation
    Dem go dey fire the poor ones
    Na dem dey fire my people
    Who be the next to fire?

    Información de la canción

    Composición:

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión

    Canciones relacionadas