Ye (Burna Boy Cover)

Koffee

    Continues after the ad

    Oluwaburna, ehn-ehn, Ye Ye Ye
    Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
    Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
    Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
    Ye Ye, Ye Ye
    Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
    Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
    Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye

    This one na gbedu wey dey ja pata
    Me, I no get time, I dey da pada
    Dada cover my face, calling me Lagbaja
    Biggie man, wey no dey wear agbada
    Ahn ahn

    My bredda, what's it gon' be?
    G-Wagon or de Bentley?
    The gyaldem riding with me
    I no fit, die for nothing
    My bredda, what's it gon' be
    G-Wagon or de Bentley
    The gyaldem riding with me
    I no fit, die for nothing

    Ahn, make you know say
    Anything wey you do, dem must commentate
    So anything wey I dey do
    I dey try to dey do am my way
    Plenty plenty plenty suffer wey we face
    Just to make sure money dey
    For my people, dey gon' say

    Continues after the ad

    But my people dem go say
    I no want kpai, I no want die
    I no want kpeme, I want enjoy
    I want chop life, I want buy motor
    I want build house, I still want turn up
    Tell me, tell me

    My bredda, what's it gon' be?
    G-Wagon or de Bentley?
    The gyaldem riding with me
    I no fit, die for nothing
    My bredda, what's it gon' be
    G-Wagon or de Bentley
    The gyaldem riding with me
    I no fit, die for nothing

    Different things dem happening
    Schemes and packaging
    In er one night, fourshows I'm juggling
    Flow like the ocean, my boat I'm paddling
    Shout out Shina Peller
    That's my bro; my family
    Frozen chains, when it comes to money
    I dey concentrate
    Make I tell you straight, you are not my mate
    If you be Commissioner, I be Head Of State

    But my people dem go say
    I no want kpai, I no want die
    I no want kpeme, I want enjoy
    I want chop life, I want buy motor
    I want build house, I still want turn up
    Tell me, tell me

    My bredda, what's it gon' be?
    G-Wagon or de Bentley?
    The gyaldem riding with me
    I no fit, die for nothing
    My bredda, what's it gon' be
    G-Wagon or de Bentley
    The gyaldem riding with me
    I no fit...

    Oluwaburna, o
    Ye Ye, Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
    Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
    Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
    Ye Ye, Ye Ye
    Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
    Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
    Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
    Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
    Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
    Ye Ye, Ye Ye
    Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
    Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
    Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye

    Song details

    Composition:

    Did you see an error?

    Enviar revisão