Oluwaburna, ehn-ehn, Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye This one na gbedu wey dey ja pata Me, I no get time, I dey da pada Dada cover my face, calling me Lagbaja Biggie man, wey no dey wear agbada Ahn ahn My bredda, what's it gon' be? G-Wagon or de Bentley? The gyaldem riding with me I no fit, die for nothing My bredda, what's it gon' be G-Wagon or de Bentley The gyaldem riding with me I no fit, die for nothing Ahn, make you know say Anything wey you do, dem must commentate So anything wey I dey do I dey try to dey do am my way Plenty plenty plenty suffer wey we face Just to make sure money dey For my people, dey gon' say But my people dem go say I no want kpai, I no want die I no want kpeme, I want enjoy I want chop life, I want buy motor I want build house, I still want turn up Tell me, tell me My bredda, what's it gon' be? G-Wagon or de Bentley? The gyaldem riding with me I no fit, die for nothing My bredda, what's it gon' be G-Wagon or de Bentley The gyaldem riding with me I no fit, die for nothing Different things dem happening Schemes and packaging In er one night, fourshows I'm juggling Flow like the ocean, my boat I'm paddling Shout out Shina Peller That's my bro; my family Frozen chains, when it comes to money I dey concentrate Make I tell you straight, you are not my mate If you be Commissioner, I be Head Of State But my people dem go say I no want kpai, I no want die I no want kpeme, I want enjoy I want chop life, I want buy motor I want build house, I still want turn up Tell me, tell me My bredda, what's it gon' be? G-Wagon or de Bentley? The gyaldem riding with me I no fit, die for nothing My bredda, what's it gon' be G-Wagon or de Bentley The gyaldem riding with me I no fit... Oluwaburna, o Ye Ye, Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye