Continues after the ad

    Mavin
    Eh eh
    Eh eh
    Korede bello
    Don jazzy again oh
    Omo lope
    Mega superstar oh
    O daa na

    I don get alert
    Godwin
    And I don pay my rent, God win
    Them been wan fall my hand but Godwin
    Them been wan kill my Joy but God Win
    I say anything them do na God win ona God win ona God win o
    Anything them do na God Win ona God win ona God win o

    I don change my name to Godwin
    And omo I don buy motor, Godwin
    Them say my market no go sell but Godwin
    And them been say I no go blow, but God win them my broda
    Make them try their luck my God go win oh

    Continues after the ad

    My God win oh
    My Lord win oh
    Anything them do na God go win oh God win oh God win oh

    As you don pass exam na God Win
    And dem been say you no go pass but God win
    You wake up see today lasun na God Win
    Robbers dey rob dem no see you broda God Win
    Dem no see you my sister, na God win oh, na God win oh, na God win oh

    Anything them do na God win ona God win ona God win o

    As na your wedding day na God Win
    And e don tey wey you dey find but God Win
    So we go pop champagne today, Godwin
    We go dance, dance, dance cause God Win over o
    Elelele

    Anything you win na God Win
    And if you win election my broda God Win
    Like if you win contract my friend God Win
    And if you check the countdown my broda na God Win
    And if your market selelele, na God win oh, na God win oh, na God win oh
    Anything them do na God win oh, na God win oh, na God win oh
    Why you no go dance, na Godwin oh, na God win oh, na God win oh, na God win o
    Anything them do na God win oh, na God win oh, na God win oh

    Song details

    Composition:

    Did you see an error?

    Enviar revisão