You Are Great

Moses Bliss

    Continúa después del anuncio

    You give me wings, now I'm up in the air
    As I dey plant, you dey give me the rain
    If no be you, tell me where I for dey?
    Baba, I thank you (fuze play)
    Dem for don laugh me, no be today
    Ebenezer, you dey shower your grace
    Na your light wey dey show me the way
    Baba, I thank you (eh, eh, eh, eh)

    Lord, you are great
    You are greatly to be praised
    'Cause e dey happen as you talk am
    Baba, I thank you (lord, you are great)
    Lord, you are great
    You are greatly to be praised
    'Cause e dey happen as you talk am
    Baba, I thank you

    Jehovah bu onyeoma (oh-oh)
    Na you be my agidigba
    'Cause e dey happen as you talk am
    Baba, I thank you
    Jehovah bu onyeoma
    Na you be my agidigba
    'Cause e dey happen as you talk am

    Baba, I thank you
    Me no fit deny o
    All of my blessings na divine o
    When I look around o
    All I see na your hand o

    Oh, my daddy o
    When e sour, you dey make am sweet o
    This your grace o
    E loud o, e dey speak for me o
    Your grace dey overflow
    From my head down to my toes

    Bianule (bianule), bianule (bianule)
    Ifechukwu ne me o
    Your love is ever sure
    I will let the whole world know
    Chineke (chineke), chineke (chineke)
    Na you I dey follow (lord, you are great)
    Lord, you are great

    Continúa después del anuncio

    You are greatly to be praised
    'Cause e dey happen as you talk am
    Baba, I thank you
    Lord, you are great
    You are greatly to be praised

    'Cause e dey happen as you talk am
    Baba, I thank you (oh na, na, na)
    Jehovah bu onyeoma (eh-eh)
    Na you be my agidigba

    'Cause e dey happen as you talk am
    Baba, I thank you
    Jehovah bu onyeoma
    Na you be my agidigba (oh, lord o)
    'Cause e dey happen as you talk am

    Baba, I thank you
    Baba no dey delay
    If I call am, na cha, cha, cha
    Everything na confirm
    Ein no get time for yama-yama

    I can't explain the wonders of your presence in my life
    Na only you be God I know wey no go fit to lie
    Odumegwu judah (judah)
    I trowey salama (salama)
    Onyenemenma (omenma)

    I'll praise you forever
    When you check am, you go know
    Who the blessings dey follow
    From the northside to the southside
    Say na Jesus we dey show (lord, you are geart)

    Lord, you are great
    You are greatly to be praised
    'Cause e dey happen as you talk am
    Baba, I thank you (lord, you are great)
    Lord, you are great

    You are greatly to be praised
    'Cause e dey happen as you talk am
    Baba, I thank you
    Jehovah bu onyeoma
    Na you be my agidigba
    'Cause e dey happen as you talk am
    Baba, I thank you (onyeoma, eh)

    Jehovah bu onyeoma
    Na you be my agidigba
    'Cause e dey happen as you talk am
    Baba, I thank you

    Información de la canción

    Composición: Moses Bliss

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión