Advice

Mr Eazi

    Continúa después del anuncio

    Number one

    I don't need advice
    Talk wey dem talk, I no pay attention, dem no be my size
    Came from the back door, straight to the front door
    I no dey disguise, oh chale
    No dey disguise, oh chale
    First they love you, then they stab you, omo na the story of my life
    Came from the back door, straight to the front door, I no dey disguise
    Talk wey dem talk, I no pay attention, dem no be my size, oh chale
    No be my size, oh chale
    First they love you, then they stab you, omo na the story of my life

    I don't wanna go outside, wan wa mi
    Nigboro sango, wan wa mi
    Awon temi gan, wan la mi
    Omo ma lo filokulo, don't try me, yeah
    Kilode to fe gba me o
    Shay na because of my khaki o
    They want to put sand sand for my garri o
    Araadugbo egbami o

    Continúa después del anuncio

    I don't need advice
    Talk wey dem talk, I no pay attention, dem no be my size
    Came from the back door, straight to the front door
    I no dey disguise, oh chale
    No dey disguise, oh chale
    First they love you, then they stab you, omo na the story of my life

    Omo na who send their carnival
    Dem no no sey, me sef I be hannibal
    I dey chop flesh, omo I be cannibal
    And my nigga belly, omo he be taliban
    Omo for the matter I be like kabila, I be human being
    Me sef I be human being
    I getti money wey go buy their dreams
    I get money, only one man no for get this power
    Twenty two man wey dey hate the brother
    If I hear pim, I go cause kasala
    If I drop gbedu, e be straight galala
    I dey like martyr, ken saro-wiwa
    For their badmind, me I for dey shalanga
    If my man fuck up, I go treat the matter
    If your man fuck up, I go street the matter

    I don't need advice
    Talk wey dem talk, I no pay attention, dem no be my size
    Came from the back door, straight to the front door
    I no dey disguise, oh chale
    No dey disguise, oh chale
    First they love you, then they stab you, omo na the story of my life
    Came from the back door, straight to the front door, I no dey disguise
    Talk wey dem talk, I no pay attention, dem no be my size, oh chale
    No be my size, oh chale
    First they love you, then they stab you, omo na the story of my life

    Información de la canción

    Composición:

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión

    Canciones relacionadas