I Surrender

Mr Eazi

    Continúa después del anuncio

    Baby, make you loving the boy
    Baby, make you kiss the boy
    Baby, make you loving the boy
    Baby, you for kiss the boy (kiss the boy)

    I surre, I surre to your ileke idi, o
    I surre, I surrender to your ileke idi, o
    I surre, I surre to your ileke idi, o
    I surre, I surrender

    I no say I no strong like Mike Tyson
    I no say I no getty the voice like Michael Jackson
    I no say I no sweet like Zara Larsson
    I no say I no getty money like Richard Branson

    But wetin' I get e, pass the money wey you want
    If you give me a chance, I give you everything I got
    I dey pray to God that this loving is enough
    Baby, I just want to let you know

    Continúa después del anuncio

    I surre, I surre to your ileke idi, o
    I surre, I surrender to your ileke idi, o
    I surre, I surre to your ileke idi, o
    I surre, I surrender to your ileke idi, o

    I surre, I surre, like say na felony, o
    I don’t care, I don’t care about your money, o
    You surre, you surrender to my ileke idi, o
    No dey fear omo just call me your honey, o

    No forgety baby, set reminder
    I open my heart baby, come make you enter
    Carry your matter for head, your defender
    For you baby, for you omo
    I no want Mr Jackson, you know me better
    I am loving your melody, lori instrumental
    Anything you have is enough, tori
    Baby, I surrender to your totori o

    I surre, I surre to your ileke idi, o
    I surre, I surrender to your ileke idi, o
    I surre, I surre to your ileke idi, o
    I surre, I surrender to your ileke idi, o

    Love, love, loving the boy
    Baby, making you kiss the boy (Zagadat)
    Baby, make you loving the boy
    Baby, you for kiss the boy
    Baby, make you loving the boy
    Baby, make you kiss the boy (Zagadat)
    Baby, make you loving the boy
    Baby, make you kiss the boy

    Información de la canción

    Composición: Mr Eazi y Simi

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión

    Canciones relacionadas