Niger Delta

Nneka

    Continúa después del anuncio

    Dem come fish our water empty,
    Dem come chop our oil plenty,
    Come take resources away,
    Come take all our riches
    Dem come use us as dem store
    For raw material to make them rich
    Oh brother, brother, bross wetin
    Sister, sister, sis

    Chorus 2x
    Wetin we dey do the the the
    Wetin we dey do dem thief thief
    Where we dey wen dem own own us
    What we sow na I we go reap

    Tell me wetin I go do
    Cos I dey loss in the sins in the flesh of the world
    Lord, forgive wouldn't save my soul from dying
    Kai, oga suffri oh, oga suffri oh, oga suffri oh,
    It don teh wen u dey do me like dis
    Oh but right now I no go take am no more
    I go open my mouth go tell u wetin I dey feel

    Continúa después del anuncio

    Chorus 2x
    Wetin we dey do the the the
    Wetin we dey do dem thief thief
    Where we dey wen dem own own us
    What we sow na I we go reap

    See, tell me, see wen we notice, see wetin dem do us
    Where dem come take us, dem take us go iyunda,
    Use as dem slave

    Choir
    Wetin we do dem
    Wetin dem do us

    Información de la canción

    Composición:

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión

    Canciones relacionadas