From Africa 2 U

Nneka

    Continúa después del anuncio

    Plenty wahala, plenty dey gpeme
    For the sake of our ignoranci oh weg et this pain for bele
    See no be because dem no born you with silver spoon for mouthi oh,
    Say u be ogpe
    Make I tell my story oh
    Make I tell you my story oh

    Chorus
    Africa, Nigeria from Warri to Abuja, Lagos States, Niger Delta
    Oh my Africa you are so beautiful

    Some dey sick, some dey well, some dey tatafo, some dey aproko
    We dey call oghene, we dey call chineke
    Wetin go save us from d pain wen we dey go through,
    Africa no one else go save you but u, it is time to arise,
    Take away your pride
    It is time to arise yes

    Continúa después del anuncio

    Chorus

    Bridge
    We are living in a world, self centred,
    Making our own hell fire, all by ourselves
    And then we start with eye service, to make one notice us
    Can't we see, the way we lie to ourselves

    Africa, Africa, Africa, Africa…
    Come with me, arise, arise

    Información de la canción

    Composición: Nneka Egbuna, Arenor Anuku y Emmanuel Ngollé-Pokossi

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión

    Canciones relacionadas