Kangpe

Nneka

    Continúa después del anuncio

    So na so, It be, na condition come make you waje like this
    You say your husband na in leave you,
    you say he go fi betray you,
    So na so, you dey weak as I see you before I think say you dey kangpe,
    nothing fit, fi shake you,
    nothing fit, go fi break
    Na you weak before
    Na you talk say you na go put man before God,
    see yourself as you be
    Na you talk say you na go put man before God oh

    As you know God no go give you anything
    you no go fi deal with, na so dem talk,
    the thing wey no fi kill you
    it go make you strong it go make you strong
    The thing wey no fi kill you
    it go make you strong, the thing wey no fi kill you
    it go make you strong
    God no go give you anything you no go fi deal with

    Continúa después del anuncio

    You talk say, you be big man
    [ Find more Lyrics on http://mp3lyrics.org/ZWRu ]
    cause you fi raise your hand,
    fi beat your pikin, beating your wife
    You sabi, bible well oh
    Dey go church everyday oh
    Notice me how I quench
    Look at me how I bounce
    But na you be the crook
    Na your kind fi open eye kill
    person misuse and abuse you
    For a nine, ole thief, basket mouth, oyoyo
    But you know how you be
    When wind blow fowl wash no work out very very well oh

    As you know God no go give you anything
    you no go fi deal with, na so dem talk,
    the thing wey no fi kill you
    it go make you strong it go make you strong
    The thing wey no fi kill you
    it go make you strong, the thing wey no fi kill you
    it go make you strong
    God no go give you anything you no go fi deal with, hey

    As you walk through the valley
    of the shadow of death
    you will fear no evil because
    his rod and his staff are with you
    you have come this far to sing your mystery

    Información de la canción

    Composición: DJ Farhot y Nneka Egbuna

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión