Continúa después del anuncio

    Ease Up, Ease Up
    Yeah, teah

    I came a long way from Ikeja
    Na why I hot pass Lagos weather o
    I no fit waste my time dey argue with you
    I got to move it's now or never, never
    So many distraction, commotion
    Make a bad man run away
    Politicians dem no send
    We dey find traffic for Mowe
    They wan pull me over
    How dey smell my money?
    Na wetin I dey try calculate
    Say na this fine girl wey day cool me down now
    Yeah, yeah, yeah

    I don't really blame myself
    I've been on this road for long timе
    The leaders no day carе for us
    Their politics is more important
    I no fit to kill myself
    Mama I go take amnesia

    Continúa después del anuncio

    We just wanna ease up
    Forget the stress like you've got amnesia
    Pretty girls with me and they wanna tease us
    Give thanks to Jah for all of ma G's yeah
    Girl you gotta ease up

    Damn so many things I fit complain
    Naijia men are mad, you know the saying
    But how man go sane when nothing changes (nothing changes)
    I'm just saying
    Buy a new whip they scratch your paint
    Get some new ice they snatch your chain
    Times so hard it's head to blame 'em
    But me say ease up
    Find me herbs and tea yeah
    Make I look for Visa
    There's no guarantee for this world
    But me can't give up o
    Fighting is my default mode
    Omo na wetin I dey find con dey find me ni
    Fine girl wey cool my high BP o

    I don't really blame myself
    I've been on this road for long time
    The leaders no day care for us
    Their politics is more important
    I no fit to kill myself
    Mama I go take amnesia

    We just wanna ease up
    Forget the stress like you've got amnesia
    Pretty girls with me and they wanna tease us
    Give thanks to Jah for all of ma G's yeah
    Girl you gotta ease up

    Información de la canción

    Composición: Whitelaw Tj, Harper Gordon y Nonso Amadi

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión