Industry Machine

ODUMODUBVLCK

    Continues after the ad

    Yeah, haha, I dey work (woo)
    Black sheep forever, black sheep for life
    Izgaaju 'til we kpeme, Anti World Gangstars
    GE Records, you get me? ODUMODUBLVCK
    NATIVE
    Them been dey find me for
    Showzy, yeah
    (Ucee)

    Dem been dey find me for court, all along
    Na me dey dance on their grave, e no cost (e no cost, ay)
    Industry Machine (grr), I don come, Falana (over us o)
    Challenge me and see, e no cost, I too much (I go talk am as e be)
    Dem been dey find me for court, all along (all along, they don see who pass them)
    Na me dey dance on their grave, e no cost (ayy, they don see who pass dem)
    Industry Machine (remmy boy) I don come o, Falana, ay ay
    Challenge me and see (we many), e no cost, I too much (yeah)

    Continues after the ad

    Them say na rubbish we dey talk (yes)
    Them say na jargons we dey spit (dead)
    Some say na hullabaloo lingua (hahahaha)
    But na my music them dey chop (fact)
    No be chaise, no be play, be like rice
    Keles yapa for my bimba
    One lyric dem go begin to dey meskafor
    Postinor for the haters wey dey hate on us (he who puts it on the line)
    'What if we kpai? What if we cry? ' At least we try
    Oh Mohbad my guy, how many tries? Too many lies
    Native record pull up in the game without credentials
    When you're in the game they know my name, they know dependants
    I still dey rap, dey sing, no doppelganger
    'Odumodu you don hammer' yes I know Philip Granger (granger)
    I sip my champaign on the way
    The game don tire for my plays, my head is wanted on a plate

    Dem been dey find me for court, all along (all along)
    Na me dey dance on their grave, e no cost (e no cost, they don see who pass them)
    Industry Machine (kala), I don come, Falana (over us o)
    Challenge me and see, e no cost, I too much (they don see who pass them)
    Dem been dey find me for court, all along (all along, Black sheep forever, black sheep for life)
    Na me dey dance on their grave, e no cost (aBJ stand up, e no cost o)
    Industry Machine (antiworld gangsters) I don come (native) falana (they don see who pass dem)
    Challenge me and see, e no cost, I too much o

    (They don't see who pass dem)
    Challenge me and see, eh, eeh (they don't see, they don't see)
    The many wey don come o, they don't see, I don't devil
    Oh-oh (I don't come, I don't come)
    Industry machine o
    Hey, ogini? Egwu dia, ah, ha-ha
    E dey body (oya)
    E dey body (oya)
    E dey body (oya)
    E dey body
    Dem been dey find me for court, all along (all along)
    Because Na me dey dance on their grave, e no cost (make dem see us papa)

    Song details

    Composition: Odumodublvck

    Did you see an error?

    Enviar revisão