Yeah, haha, I dey work (woo) Black sheep forever, black sheep for life Izgaaju 'til we kpeme, Anti World Gangstars GE Records, you get me? ODUMODUBLVCK NATIVE Them been dey find me for Showzy, yeah (Ucee) Dem been dey find me for court, all along Na me dey dance on their grave, e no cost (e no cost, ay) Industry Machine (grr), I don come, Falana (over us o) Challenge me and see, e no cost, I too much (I go talk am as e be) Dem been dey find me for court, all along (all along, they don see who pass them) Na me dey dance on their grave, e no cost (ayy, they don see who pass dem) Industry Machine (remmy boy) I don come o, Falana, ay ay Challenge me and see (we many), e no cost, I too much (yeah) Them say na rubbish we dey talk (yes) Them say na jargons we dey spit (dead) Some say na hullabaloo lingua (hahahaha) But na my music them dey chop (fact) No be chaise, no be play, be like rice Keles yapa for my bimba One lyric dem go begin to dey meskafor Postinor for the haters wey dey hate on us (he who puts it on the line) 'What if we kpai? What if we cry? ' At least we try Oh Mohbad my guy, how many tries? Too many lies Native record pull up in the game without credentials When you're in the game they know my name, they know dependants I still dey rap, dey sing, no doppelganger 'Odumodu you don hammer' yes I know Philip Granger (granger) I sip my champaign on the way The game don tire for my plays, my head is wanted on a plate Dem been dey find me for court, all along (all along) Na me dey dance on their grave, e no cost (e no cost, they don see who pass them) Industry Machine (kala), I don come, Falana (over us o) Challenge me and see, e no cost, I too much (they don see who pass them) Dem been dey find me for court, all along (all along, Black sheep forever, black sheep for life) Na me dey dance on their grave, e no cost (aBJ stand up, e no cost o) Industry Machine (antiworld gangsters) I don come (native) falana (they don see who pass dem) Challenge me and see, e no cost, I too much o (They don't see who pass dem) Challenge me and see, eh, eeh (they don't see, they don't see) The many wey don come o, they don't see, I don't devil Oh-oh (I don't come, I don't come) Industry machine o Hey, ogini? Egwu dia, ah, ha-ha E dey body (oya) E dey body (oya) E dey body (oya) E dey body Dem been dey find me for court, all along (all along) Because Na me dey dance on their grave, e no cost (make dem see us papa)