Bestie

Olloh

    Continúa después del anuncio

    I'm in love with my bestie and I don't know what to do
    Sometimes I dey feel say he dey feel the same way I do
    But he dey call me sister
    I no dey bab that thing
    'Cause sometimes we dey act like lovers
    Wey we dey do more things

    My bestie, my bestie, my bestie, my bestie, my bestie eh
    If you dey hear this song, just know sey somebody fall for you
    My bestie, my bestie, my bestie, my bestie, my bestie eh
    I know sey I no for catch feelings, but ebe too risky to lose you to another one oo

    Continúa después del anuncio

    So somebody tell me wetin man for do
    'Cause I no wan lose wetin I get plus you
    So somebody tell me wetin man for do
    'Cause I no wan lose wetin I get plus you

    Información de la canción

    Composición: Inácio Noé

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión