Frenemies (feat. Rexxie)

Oxlade

    Continúa después del anuncio

    Ayy
    Oxlade baby
    (Yo)
    (Roro-ri na, ayy-ayy-ayy)
    (Ara ra-ra, ra-ra)
    (Roro-ro ro-ra)

    Yeah
    Yeah-yo, oh-yeah

    K'oma pesi, I see
    I see lotta frenemies
    Dem wanna take my place
    Dem wanna hold me down
    Motherfuckers dem be spoilin' at me
    Bomboclaat
    I see

    I see lotta frenemies
    Dem wanna hold me down
    Some of dem backstabbin'
    And at the same time, be spoilin' at you

    Brother, me I don't go nowhere (see)
    Oluwa dey for me (so)
    Me, no dey fear nobody (zero)
    I go dey push any style to the fall (oh-oh, zero)

    Me, I don't go nowhere (see)
    I go dey double up (gbosa)
    I go dey bop and tall (zero)
    Yeah-ooh (oh-oh, zero)

    Continúa después del anuncio

    Shebi na me be that Lere boy wey no get level? (wey no get level)
    Now, I dey pop on TV, you dey fear devil (you dey fear devil)
    You no go see heaven
    I promise you level (level)
    'Cause every sinner man go die
    You no go see heaven (no go see heaven)

    Omo, you no fit the church
    Shebi normally (shebi normally)
    And me I shock everybody like ah pandemic oh (like ah pandemic oh)
    I dey work, I dey pray (I dey pray)
    To me, and grace (and grace)
    Still give me ginger to dey drop gbedu

    Shebi na me be that Lere boy wey no get level?
    Yeah
    Yeah-yo, oh-yeah
    (Lere boy wey no get level?)

    K'oma pesi, I see (I see)
    I see lotta frenemies (frenemies)
    Dem wanna take my place
    Dem wanna hold me down
    Motherfuckers dem be spoilin' at me
    Bomboclaat
    I see

    I see lotta frenemies
    Dem wanna hold me down
    Some of dem backstabbin'
    And at the same time, be spoilin' at you
    Brother, me I don't go nowhere (see)
    Oluwa dey for me (so)

    Me, no dey fear nobody (zero)
    I go dey push any style to the fall (oh-oh, zero)
    Me, I don't go nowhere (see)
    I go dey double up (gbosa)
    I go dey bop and tall (zero)
    Rexxie, Rexxie ni omo (oh-oh, zero)

    See, me I pray for my mama and I pray for my brother
    And I pray for my nephew and I pray for my father
    Pray for the people wey dey wish me well
    And if you no like me, ogbeni (ogbeni, go to hell oh)

    Pray for my family, I pray for the ones
    Wey mean alot to me and the ones wey make me waka dada (make me waka dada)
    Oh-ah, oh-na
    Me, I get whole niggas for my side
    And if you still dey fear, you go dey get one side
    Me, I get this feelin' wey dey-dey one kain
    Wey dey-dey one kain

    (Spyritmyx)

    Información de la canción

    Composición: Oxlade y Rexxie

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión