Continúa después del anuncio

    [Peter]
    Ileke lo’ma jiya

    [Paul]
    If I tell you say girl i love you
    I love you
    See the men them, them’ma want you
    But i need you
    I say make i tell you what you don’t know
    Say many many don go
    As you dey my side girl i don blow
    But still girl i don’t know
    Cause now we get many many i do’s
    Wey get plenty aso ebi
    (Ileke lo’ma jiya)
    Anything ma-man do
    Plenty plenty eyes dey see
    (Ileke lo’ma jiya)

    [Paul]
    Please don’t leave me girl, don’t leave me girl
    If you hold me tight, I go treat you right

    [Paul]
    Girl if any man put asunder, away
    Thunder na for thunder, away
    Run down we no go run down, away
    We go jump bumper to bumper, away
    Girl if any man put asunder, away
    Thunder na for thunder, away
    Run down we no go run down, away
    We go jump bumper to bumper, away

    [Peter]
    Some of them dem dey package
    Forget about the marriage
    No be all about the money
    Money, e go vanish
    But na true love go dey humble you, humble you
    No do gra gra good luck go dey sample you
    Iyeh! yeh!

    Continúa después del anuncio

    [Paul]
    If I tell you say girl i love you
    I love you
    See the men them, them’ma want you
    But i need you
    I say make i tell you what you don’t know
    Say many many don go
    As you dey my side girl i don blow
    But still girl i don’t know
    Cause e we get many many i do’s
    Wey get plenty aso ebi
    (Ileke lo’ma jiya)
    Anything ma-man do
    Plenty plenty eyes dey see
    (Ileke lo’ma jiya)

    Please don’t leave me girl, don’t leave me girl
    If you do me right, I go treat you right

    Girl if any man put asunder, away
    Thunder na for thunder, away
    Run down we no go run down, away
    We go jump bumper to bumper, away
    Girl if any man put asunder, away
    Thunder na for thunder, away
    Run down we no go run down, away
    We go jump bumper to bumper, away

    [Paul]
    Na where the bagga dey
    Fire burn them, all of them
    You see non of them, dey wish you well oh
    Only true love go dey humble you, humble you
    No do gra gra good luck go dey sample you
    Iyeh!

    [Paul]
    If I tell you say girl i love you
    I love you
    See the men them, them’ma want you
    But i need you
    I say make i tell you what you don’t know
    Say many many don go
    As you dey my side girl i don blow
    But still girl i don’t know
    Cause e we get many many i do’s
    Wey get plenty aso ebi
    (Ileke lo’ma jiya)
    Anything ma-man do
    Plenty plenty eyes dey see
    (Ileke lo’ma jiya)

    [Paul]
    Please don’t leave me girl, don’t leave me girl
    If you hold me tight, I go treat you right

    Girl if any man put asunder, away
    Thunder na for thunder, away
    Run down we no go run down, away
    We go jump bumper to bumper, away
    Girl if any man put asunder, away
    Thunder na for thunder, away
    Run down we no go run down, away
    We go jump bumper to bumper, away

    [Peter]
    Ileke lo’ma jiya
    Ileke lo’ma jiya

    Información de la canción

    Composición: P-Square

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión

    Canciones relacionadas