Bunieya Enu

P-Square

    Continúa después del anuncio

    Eiyeh (eiyeh)
    Oh oh oh (oh oh oh)
    Oh oh oh oh oh!
    Oh oh oh oh
    Oh oh oh oh oh oh oh oh

    As we dey celebrate
    Bunieya enu bunieya enu
    Bunie nu ya enu
    As we dey celebrate
    We thank god oooh
    Baba you too much oooh
    We thank god oooh
    You too much oh, you too much oh
    Chei, see

    The way we dey spend this money no dey fear me (fear me)
    I got so many people wey dem dey dare me (eeh)
    Ba-ba back in the days nobody send me
    Now dem come dey near me, cause dem want to see me fail

    Thank god its friday (friday)
    And I go rock am like my bai-day
    Oh oh oh
    I'm so excited (excited)
    So everybody show your style eeh
    As we dey celebrate

    Bunieya enu bunieya enu
    Bunie nu ya enu
    As we dey celebrate
    We thank god oooh
    Baba you too much oooh
    We thank god oooh
    You too much oh, you too much oh
    That's why we celebrate
    Let's celebrate

    Continúa después del anuncio

    Now, put your hands in the air
    Wave'em up like you just don't care (care)
    I know sey we pop champagne (eeh)
    Jubilate and no complain oh
    Na so we dey do am everyday
    Kpata kpata we go kneel down dey pray
    Scatter them, dey go start to dey craze oh
    Na wetin remain oh

    Ima no okacha si ma dunine (enu)
    Okacha si ma dunine (enu)
    So make you no mind them oh
    No do gragra, no send them oh
    Come join body, make we blend them oh
    Make you dey tell them sey

    Thank god its friday (friday)
    And I go rock am like my bai-day
    Oh oh oh
    I'm so excited (excited)
    So everybody show your style eeh
    As we dey celebrate

    Bunieya enu bunieya enu
    Bunie nu ya enu
    As we dey celebrate
    We thank god oooh
    Baba you too much oooh
    We thank god oooh
    You too much oh, you too much oh
    That's why we celebrate
    Let's celebrate

    As we dey celebrate, we dey jubilate
    Omo no player hating, make you no dey underate
    Na we dey calculate, you dey speculate
    Me I no send them oh, no send then oh
    But thank god it's friday and I go rock am like my bai-day
    Oh oh oh oooh
    I'm so excited (excited)
    So everybody (eeeh)
    Move your body (eeeh)

    (As we dey) bunieya enu bunieya enu
    Buni be nu ya enu, as we dey celebrate
    Bunieya enu bunieya enu
    Bunie nu ya enu
    As we dey celebrate
    We thank god oh, baba you too much ooh (baba you too much)
    We thank god oooh
    You too much oh (I say) you too much oh

    Bunieya enu, bunieya enu
    Bunieya enu, as we dey celebrate
    Buni be nu ya enu, buni be nu ya enu
    Buni be nu ya eeeh!
    As we dey celebrate

    Ima no okacha si ma dunine (enu)
    Okacha si ma dunine (enu)
    Asim no okacha si ma dunine (enu)
    Bunieya enu, bunieya enu

    Maka no okacha si ma dunine (enu)
    Okacha si ma dunine (enu)
    Asim no okacha si ma dunine (enu)
    Bunieya enu, bunieya enu

    Información de la canción

    Composición:

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión