Continúa después del anuncio

    It's kel p vibes
    Rumuokoro don catch fire
    Last night I was walking on the road
    When they shoot the man and shoot him tyre
    Ikorodu don catch fire
    As I dey waka, I dey see one man wen
    Be say dem shoot wey dey carry kaya
    The baba carry kaya
    Soldier go, solider come
    Barrack no dey run
    Kill by a gun, you will die by a gun
    How you go feel at the point of no return?
    Nuff men dead under the sun
    Na so them kill the innocent man
    Innocent man get paddy man
    Paddy man vex turn taliban
    Taliban run the whole town down

    Dem don kill abobi eh (don kill abobi)
    Na who kill abobi? (Who kill abobi?)
    Abobi, Abobi eh
    Dem don kill abobi (don kill abobi)
    Na who kill abobi? (Who kill abobi?)
    Abobi, abobi eh, ay

    Fire, fire, fire (ahn-ahn-ahn)
    Fire (ahn-ahn-ahn)
    Fire, fire, fire (ahn-ahn-ahn)
    Fire (ahn-ahn-ahn)
    Fire, fire, fire (ahn-ahn-ahn)
    Fire (ahn-ahn-ahn)
    Fire, fire, fire (ahn-ahn-ahn)
    Fire (ahn-ahn-ahn)

    Continúa después del anuncio

    Ose mi bipe, gbim gbim
    My full body dey gbim gbim
    My body do me, gbim gbim
    Obodo delu jim jim
    Onyeoma na jim jim
    I carry my thing jim jim
    From Rumola to agidingbi
    Everywhere just dey gidigidi
    Delu Ma jim jim
    I carry my shoe gbimgbim
    Mama sef dey gbimgbim
    Papa sef dey gbimgbim

    Abobi no dey find trouble (ahn-ahn-ahn)
    E no dey find trouble (ahn-ahn-ahn)
    He just wan bubble (ahn-ahn-ahn)
    Family man wey dey struggle (ahn-ahn-ahn)
    Abobi no dey find trouble (ahn-ahn-ahn)
    E no dey find trouble (ahn-ahn-ahn)
    He just wan bubble (ahn-ahn-ahn)
    Family man wey dey struggle (ahn-ahn-ahn)
    Oh, oh, oh

    Dem don kill abobi (don kill abobi)
    Na who kill abobi? (Who kill Abobi?)
    Abobi, abobi eh
    Dem don kill abobi eh (don kill abobi)
    Na who kill abobi? (Who kill abobi?)
    Abobi, abobi eh, ay

    Fire, fire, fire (ahn-ahn-ahn)
    Fire (ahn-ahn-ahn)
    Fire, fire, fire (ahn-ahn-ahn)
    Fire (ahn-ahn-ahn)
    Fire, fire, fire (ahn-ahn-ahn)
    Fire (ahn-ahn-ahn)
    Fire, fire, fire (ahn-ahn-ahn)
    Fire (ahn-ahn-ahn)

    Información de la canción

    Composición: Patroraking

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión