Babylon (feat. Victony)

Patoranking

    Continues after the ad

    Babylon
    Babylon o
    Babylon
    Babylon o
    Yeah yeah

    Babylon
    Babylon o
    Me I go run and run until I
    Babylon
    Babylon o
    Me I go run and run until I find Heavens Gate o

    Dem say make I no go enemies dem set trap
    I waka with leg Like who dey Cele church
    Normally I no fear My paddy I dey tell you
    If Corona burst me I no still wear mask
    Shey you remember when we no fit hold the tears back
    When we still dey push Iyana School to Festac
    This my tori you no go fit learn
    Cos na the kind matter wey go fit to end class

    Continues after the ad

    Babylon
    Babylon o
    Me I go run and run until I find Heavens Gate
    Babylon
    Babylon o
    Me I go run and run until I find Heavens Gate o

    Stubborn
    Stubborn
    Stubborn for Igboro
    Blow that kanaku for your face like Okoro
    Leader Lion Yes I be idolo
    Fight and face my fears no ojoro
    Fire burn Babylon

    Jésu
    Man ah move like a stallion
    Jésu
    Mi team strong my nuh tag along
    Jésu
    World Best ah di champion
    Vict0ny carry on
    Them been dey shenk me say I no be member
    I go reset back if I reason my setback
    Isi Ebuka, I get big head
    And I stubborn pass government wey no gree to end SARS

    Babylon
    Babylon o
    Me I go run and run until I
    Babylon
    Babylon o
    Me I go run and run until I find Heavens Gate o

    Stubborn
    Stubborn
    Stubborn for Igboro
    Me I go run and run until I
    Stubborn
    Stubborn
    Stubborn for Igboro
    Me I go run and run until I find Heavens Gate o

    Song details

    Composition: patoraking

    Did you see an error?

    Enviar revisão