Charm

Rema

    Continúa después del anuncio

    London
    Another Banger

    Come here wetin dey worry you
    Bring body make I rock am yeh yeh
    I know you senior me
    I get money pass your papa
    Wetin you want wey I no fit do for you
    Why you wan dey buga won
    Shey you be kizz Daniel ni
    You better drop your body armor

    Soco
    Sofry with this body
    Make we run am on a low-key
    Baby you know me
    E get as you go move wey I no go gree
    Come make I drive your hmm
    Come make I drive this your jalo-py
    Baby alow me tip you off alowee

    See body o
    (See body see body o)
    Egba mi o
    (Egba mi egba mi o)
    E dey burst my bololo
    Please help me o
    Me I don jam wetin pass me o

    Continúa después del anuncio

    Come here wetin dey worry you
    Bring body make I rock am yeh yeh
    I know you senior me
    I get money pass your papa
    Wetin you want wey I no fit do for you
    Why you wan dey buga won
    Shey you be kizz Daniel ni
    You better drop your body armor

    You too dey form with this love of a thing
    Baby eh lend me lend
    I get pounds for you
    You wan dey do like say eh
    Naira no dey end

    You too dey stiff dey do like say your waist no dey eh
    E no dey bend
    Oya follow my commando
    Baby do like I do
    Baby front and back
    Gimme boom baka boom

    Soco
    Sofry with this body
    Make we run am on a low-key
    Baby you know me
    E get as you go move wey I no go gree
    Come make I drive your hmm
    Come make I drive this your jalo-py
    Baby alow me tip you off alowee

    Come here wetin dey worry you
    Bring body make I rock am yeh yeh
    I know you senior me
    I get money pass your papa
    Wetin you want wey I no fit do for you
    Why you wan dey buga won
    Shey you be kizz Daniel ni
    You better drop your body armor

    Soco
    Sofry with this body
    Make we run am on a low-key
    Baby you know me
    E get as you go move wey I no go gree
    Come make I drive your hmm
    Come make I drive this your jalo-py

    Información de la canción

    Composición: Michael Ovie Hunter y Rema

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión

    Canciones relacionadas