DND

Rema

    Continúa después del anuncio

    Uno, dos, tres (banger)
    P
    Another banger

    Mo tun ti de, la ti dagbo ru, oshey
    Me wey be werey
    Oya, gawu oh, gawu
    Shey you no dey see say I just drop gbedu, ayy?
    Them talk say no be me be H-I-M, okay na
    You go come tell me na who oh, na who
    Make humility no go turn me malu (malu, malu)

    Because if I talk one they go wan swallow me, ayy
    Shey I wan good, shey I wan bad?
    Shey I wan real, shey I wan fake? (me I no do again)
    Oya see wins, now they wan shallow wins, say
    They wan dey bully me, omo, I don too calm
    Talk my shit right up in your face, me I no dey shake

    Continúa después del anuncio

    I don do too much ps and qs, right now, I go put you on dnd
    Keep your eye sharpen because e get as you go move around me wey you fit end up for dnd
    I dey waka without security because I shucking one shakabula inside my gle
    Ayy, oshey oh, o wan bi (even egbon dey collect dnd)

    Baba wọn
    E sure for me my confidence no rely on any number one
    Too many solo hits, una go dey call me solomon
    Girls dey chew gum, because they sabi say I be idan
    Omo make I no too talk, make I sofree sit-down

    Because if I talk one they go wan swallow me, ayy (ayy)
    Shey I wan good, shey I wan bad?
    Shey I wan real, shey I wan fake? (me I no do again)
    Oya see wins, now they wan shallow wins, say (ayy-ayy)
    They wan dey bully me, omo, I don too calm (don too calm)
    Talk my shit right up in your face, me I no dey shake

    I don do too much ps and qs, right now, I go put you on dnd
    Keep your eye sharpen because e get as you go move around me wey you fit end up for dnd
    I dey waka without security because I shucking one shakabula inside my gle
    Ayy, oshey oh, o wan bi
    Even egbon dey collect dnd
    I don do too much ps and qs, right now, I go put you on dnd
    Keep your eye sharpen because e get as you go move around me wey you fit end up for dnd
    I dey waka without security because I shucking one shakabula inside my gle
    Ayy, oshey oh, o wan bi (even egbon dey collect dnd)

    P

    Información de la canción

    Composición: Rema, Peace Emmanuel Oredope, Taiwo Temilade Kassim y Kehinde Adeoye Kassim

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión

    Canciones relacionadas